THE FOURTH WALL

TUESDAYS 7PM

ORENTE, AYE VS ASSURANCE


Tolu meets Akete in a mama-put joint. He is downcast
TOLU
Ogbeni, ki lon se le gan? Wetin dey supping?
AKETE
[Bursts into lamentation IN WHISPERS]
My brother, this assurance thing no easy o… Imagine my wife no open leg and she no gree me comot for her side. Na she sidon for corner there dey look me bad eye.
TOLU
Aha! Ki lon worry bobo yi gan? Wetin dey worry you? No be man you be?
AKETE
My friend where you dey since? You no know say assurance don dey cause trouble for town? When I marry am, my woman no want Ferrari or designer; she say na only my love. Naim make I sing My woman, my everything for am… I no know say when I say everything even torture join.
TOLU
Wo eleyi, look at you, dey there make woman wahala dey kill you. As you see me so, na me be original Yoruba demon… when I give am finish, my Orente no go fit complain o. [he laughs and bursts into singing] Eba mi ki Orente… Iyawo mi ni Orente.
LATER THAT NIGHT
Tolu returns to an empty house and meets a note on the centre table.
TOLU
[Reads aloud]
My hosepant, I hav now go to ile baba mi. Come and use assurance to carry me.
He drops the letter and produces his phone and dials while smiling.
TOLU
Mummy mi ko si ni le, Iyawo mi ko si ni le… oya wa gba kondo…
THE END.


SANDRA T. ADEYEYE,

Author of Woman and Founder NiWco_street.

Copyright: All rights reserved. No part of this story may be used or reproduced in any form without the prior written permission of the writer, except in the case of brief quotations embodied in critical reviews and certain other non-commercial uses permitted by copyright law. For permission requests, email the media team at: content@niwcolony.com

2 comments:

How BIZEdo AGN elects Osagie Elegbe as New Chairman

Edo AGN elects Osagie  Elegbe as new chairman According to Adedayo Odulaja, Edo state chapter of the Actors Guild of Nigeria (AGN)...