THE FOURTH WALL


EVERY TUESDAYS 7PM

DEM SAY, DEM SAY

Akete and his wife are sleeping on their mat. He tries to touch her, she refuses. It happens for three more times before he complains

AKETE
Baby, wetin dey happen? You suppose don dey know when your husband body dey do am jigi-jigi pampam na.

WIFE
Akete, you never hear?

AKETE
Hear wetin?

WIFE
Dem say make every woman close leg for now.

AKETE
Who say? And why dem go say?

WIFE
Dem say make we women no gree till we get assurance.

AKETE
Eiiii… so na me and dem follow marry you?

SMASH CUT:
Akete is in the shower singing loudly…

AKETE
I am looking for the sister… I am looking for my love o…

WIFE
[Interrupts]
Akete, why you wake up early dey sing dey baff? Where you dey go?

AKETE
You never hear?

WIFE
Hear wetin?

AKETE
Dem say make all we men wey their wives close leg for. Dem say e get where dem dey open leg. Dem say make we come collect.

WIFE
 Ehhhh?

LIGHT OUT.
THE END

SANDRA T. ADEYEYE,
Author of Woman and Founder NiWco_street

Copyright: All rights reserved. No part of this story may be used or reproduced in any form without the prior written permission of the writer, except in the case of brief quotations embodied in critical reviews and certain other non-commercial uses permitted by copyright law. For permission requests, email the media team at: content@niwcolony.com

3 comments:

How BIZEdo AGN elects Osagie Elegbe as New Chairman

Edo AGN elects Osagie  Elegbe as new chairman According to Adedayo Odulaja, Edo state chapter of the Actors Guild of Nigeria (AGN)...